Lucky Udu Net Worth, How Much E Make for Social media

Date:

Share post:

Lucky Udu Net Worth, How Much E Make for Social media
Lucky udu
Lucky udu

Let’s talk abt Lucky udu net worth n hw much him don make for social media since e join content business. How many of you Remember this guy? Na hin I wan talk about.

ABOUT LUCKY UDU- Lucky udu is 23yr age motivational speaker, tech xpert N content creator, memory maker, dey know him for bringing back old people dat re not Reigning again, or people wey dey go through a lot some people whr dem career don diie and begging Nigerians for financial asistant make they use support them.

Lucky udu wit kuchi singer

Normally baba get grace becus na only am dey do this poverty activism for Nigeria. Another reason wetin make Lucky Udu net worth really dey rise be say people dey donate for am make e go give less privileged for him platform.

Lucky Udu Net Worth

De richest African memorial maker Lucky Udu net worth in naira is estimatedly ₦35,000,000,000 (thirty five billion). While helping the poor to rise again, Lucky dey also enrish hinself. How much e get for account choke although say no be all for himself money na water. For xchange rates Lucky udu net worth in dollars is rofly $23million USD.

HOW LUCKY UDU MAKE HIS MONEY?

Make I explain lucky udu source of income ND hw hin take dey put food for him table:-

  1. Lucky Udu na social media persin, we call it tech expert wey dey teach people how to manage online account and e get website where him dey sell training ebooks wey e dey make millions of naira.
  2. Lucky udu get Monitized Facebook Page N for each video wey him go post, e dey mek per video at least ₦500 million befor month end.
  3. Lucky get YouTube wey dey monitise also n Google adsense dey display for the website which him dey earn from if person watch hin video.
  4. He is digital film maker, e dey record and edit for big contracts.
  5. Udu also dey promote business online and dem dey pay am seriously for advertising on his pages.
  6. So all 2geda na social media money lucky udu use step up 4rm millionaire to billionaire.

Lucky Udu House

Lucky Udu stay in Delta state, but he is travel to places within Naija to do video content abt people e feel sorry about. No record show him don build house yet.

Lucky Udu Cars

Lucky udu car

Lucky udu buy 2 luxury carz in 2023, first one Lexus jeep N second was Benz hummer h2. E neva belief say him go get ride as e dey normally trek, dats why he posted and congratulate himsf for achieving motor out of money wey him make for social media.


Discover more from Biographies

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Related articles

Ex-Senate President, Ameh Ebute Regains Disputed Abuja Plot After 24 Years Legal Battle

A former Senate President, Ameh Ebute has finally regained his disputed plot of land in the Wuye...

My Safe Place – Adesua Etomi Gushes Over Husband Banky W

Nollywood actress Adesua Etomi-Wellington has shared a loved up photo with her husband, Banky W. She took...

Tinubu Honoured Buhari In Death, But Buhari Snubbed Shagari When He Died —Grandson Laments

Nura Muhammad Mahe, grandson of Nigeria’s first Executive President Alhaji Shehu Shagari, has accused the late President Muhammadu...

Anambra Guber: INEC Extends CVR, Provides Detailed Update On Governorship Election

The Independent National Electoral Commission (INEC) has announced an extension of the Continuous Voter Registration (CVR) exercise. This decision...